Emeka: U be fool, u no sabi anything.
Akpors: Ahhh...haba guy.
Emeka: Na so. I fit prove am sef. If na night and u see 2 light for road, na wetin be dat?
Akpors: Na moto.
Emeka: Ehenh, but wish kind? Benz? Peugeot? or Lexus?
Akpors: I no know dat one oh
Emeka: U see am. Anyway, second proof. Na night, u see 1 light for road. Na wetin be dat?
Akpors: Na okada.
Emeka: Ehenh, whish one? Suzuki? Yamaha? or Kawasaki?
Akpors: Ahh....how I suppose know?
Emeka: U see am? I don show u say u be fool.
Akpors: Na wa 4 u o. Dis ur question sef. Oya make I ask u. If na night u see woman for roadside....min i skirt, big breast, red lips, big nyash, na wetin?
Emeka: Na ashawo.
Akpors: Ehenh, but which one? Ur mama, ur sister or ur daughter?
Emeka: which kinf question be dat?
Akpors: Who come be fool?
Lol
No comments:
Post a Comment
Contact Us
Email: publisher@absolutehearts.com
Phone/whatsapp: +2348027922363